COPYRIGHT ITEMS: A NIGERIAN NIGHTMARE

copyright Items: A Nigerian Nightmare

Everyday hustle in Nigeria be tough , and many people dey try to earn a living. But the influx of copyright, also known as replicas, dey turn this hustle into a nightmare. These products range from electronics and clothing to beauty products. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later discover say Fraud product in Nigeria dem no dey wo

read more